Nor be small sometin o, na so some moslem pipo waka go pray to their God for inside the place were dem dey halla baba God. As dem dey arrange with God how d day go waka, na so some débolo pikin, eshu or gragra thiefy thiefy pipo show. Dey even covet their face oo, con gbab the man wey be say e near God pass for the Mara.